- Lyrics
- Album list
Debie Rise
-
Cant Stop Me
Ah! Ah! Ah! Ah! Debie Debie Rise ratata
You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You know, know nothing make I tell you something You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You know, know nothing
Mo fe jaye mi ghenghen See dem enemy won see me frown Mo fe jaye mi ghenghen But dem no fit to run me down Mo fe jaye mi ghenghen See dem enemy won see me frown Mo fe jaye mi ghenghen But dem no fit to run me down
Cos God na my father Who be the baga Wey won put asunder You go be thunder Free me, free me, free me make, free me make I run my race The blessings of God don lean on me like shower L'ojojumo every hour No be my power, no be my might, na grace
Run me down, dem wanna run me down Dem wanna kick me out, dem wanna run me down See me frown, dem dem wanna see me frown dem wanna killin me, killin me, dem wanna see me frown Run me down, they wanna dami duro See me frown, dem wanna scatter my roll Run me down, they wanna run me down But I dey buya, buya, buyakata, ratata
You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You know know nothing make I tell you something
You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You know know nothing
Mo fe jaye mi ghenghen See dem enemy won see me frown Mo fe jaye mi ghenghen But dem no fit to run me down Mo fe jaye mi ghenghen See dem enemy won see me frown Mo fe jaye mi ghenghen Find more lyrics at ※ Mojim.com But dem no fit to run me
Bad belle, vampire I'm not in love with you Killing my blow and energy So I dey kill them, kill them, kill them Open and close jijo Debie Owo e loke, ko ma roll Open and close jijo Debie Buya, buya, buyakata ratata
You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You know, know nothing make I tell you something You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You think you fit stop me (file) You know, know nothing
Mo fe jaye mi ghenghen See dem enemy won see me frown Mo fe jaye mi ghenghen But dem no fit to run me down Mo fe jaye mi ghenghen See dem enemy won see me frown Mo fe jaye mi ghenghen But dem no fit to run me down
Mo fe saye, saye, jaye mi o, saye Mo ma jaye, saye Cos dem no fit to run me down Mo ma jaye, saye, jaye mi o, saye Mowe ma jaye, saye Cos dem no fit to run me down

|