- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Tim Godfrey
-
Hero Reloaded
Wetin I for do? Who I for call o? If e no be You How I for run o Baba o Na You rescue me No money for pocket No food to eat My shoe, so-so alignment No house to sleep You come rescue me That's why You be my Hero Ooooh Na only You be my Hero Na on only You I go follow Why you love me so Oooh Even when I don lose hope Everybody give me long rope You come rescue me That's why You be my Hero Oooh Na so dem dey call me mumu Their mouth dey chop me like fufu Dem yab, dem laugh me Reject me, eject me Dem even say i no go school, Thank you Baba You no dey look face Thank You Baba You no get two face Thank you Baba You no dey look face Thank You Baba You no get two face Thank you Baba You no dey look face Thank You Baba You no get two face Na You rescue me That's why You be my Hero Oooh Ooooh Na only You be my Hero Na on only You I go follow Why you love me so Oooh Even when I don lose hope Everybody give me long rope Find more lyrics at ※ Mojim.com You come rescue me That's why You be my Hero I dey lonely Only me You come love me You come lift me My spirit, my soul Take control My heart and my love (I give to You) My Hero Oh oh My Hero Why You love me so Ooh Ooh Ooh My Hero Ooh Ooh Ooh Na only You be my Hero Na only You I go follow Na only You be my Hero Na only You I go follow Na only You be my Hero Na only You I go follow Na only You be my Hero Na only You I go follow Na only You be my Hero Na only You I go follow When dem reject me, eject me Dem wound me, dem wan pa me, Dem no know say na because of You I still dey When dem reject me, eject me Dem wound me, dem wan pa me, Dem no know say na because of You I still dey Na only You be my Hero Na only You I go follow Na only You be my Hero Na only You I go follow Na only You be my Hero Na only You I go follow Na only You be my Hero Na only You I go follow Na only You be my Hero Na only You I go follow
-
|