Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Nosa > Open Doors > A Star

Nosa



Lyrics
Album list

Nosa

A Star

ooooh ooh
yeah yeah yeah
hmmm
lalala la lalala
lalala la lalalala
lalala la lalala

I sabi dey sing with sweet voice
my song dey make people dey rejoice
my broda sabi how to make noise
stand up comedian na im career of choice
my neighbor sabi how to dance (dance)
if you watch im performance you must clap your hands (hands)
another one sabi football (wow)
we dey tell am say one day you go make us proud
God give you something wey dey make you special
and many things wey go need your attention
so, no hide yourself again
because I know that God has made you a star
(a star, a star, a star)
ooh oh oh
(a star, a star, a star)
broda believe say eh
(a star, a star, a star)
broda believe say you be star
(a star, a star, a star)
God has made you
(a star, a star, a star)
made you a star
(a star, a star, a star)
sista believe say you be star
if na only to sweep ground you sabi
e no mean say na there your life go reach
and if you look yourself deep you go see
say you fit open company wey dey clean the streets
bros e no matter wetin you sabi do
another person get the thing wey im sabi too
so swallow your pride and get to work
open your ears make you hear wetin my song dey talk
God give you something wey dey make you special
and na for good no dey use am for evil
so no hide yourself again
now that you know that God has made you a star
(a star, a star, a star)
aaah aaah ah
(a star, a star, a star)
you're a star
(a star, a star, a star)
yeah yeah
broda believe say you be star
you're a star
(a star, a star, a star)
God has made you to be
(a star, a star, a star)
Find more lyrics at ※ Mojim.com
made you to be a star
(a star, a star, a star)
sista believe say you be star
no let am hard you to believe
(a star, a star, a star)
woo wooo
(a star, a star, a star)
a star
(a star, a star, a star)
sista believe say you be star
I no dey try to be like another person
I only try to maximize my own potential
wetin I get no be for competition
God give some five some two and to some He gave one
lalala la lalala
lalala la lalalala
whoever you are
know that God has made you a star
(a star, a star, a star)
oh oh (a star, a star, a star)
(a star, a star, a star)
broda believe say you be star
(a star, a star, a star)
whether na hair you sabi do
(a star, a star, a star)
whether na food you sabi cook
(a star, a star, a star)
no be for evil na for good
(a star, a star, a star)
whether na book you sabi write
(a star, a star, a star)
whether na boxing you dey fight
(a star, a star, a star)
broda believe say you be star
(a star, a star, a star)
whether na kpako you know
(a star, a star, a star)
whether na kettle you for know
(a star, a star, a star)
sista believe say you be star
(a star, a star, a star)
(a star, a star, a star)
just believe
(a star, a star, a star)
broda believe say you be star
lalala la lalala
lalala la lalalala

lalala la lalala

drex